Snake bite game: 'I dey worried for my pikin'
Parents of school pikins wey get mark for back of dia hands after dem play snake bite game for Asaba, Delta State for southern Nigeria dey worried about am but Police authorities say notin dey to worry about.