Kaduna Kidnapping: Bandits attack 307 students for GSSS Ikara afta Mando college kidnap 14 March 2021 Wetin we call dis foto, Dis na di images wey Nigerian Army provide to confirm di Sunday morning attack for Kaduna, northwest Nigeria. Suspected bandits don attack Government Science Secondary School, Ikara inside Kaduna State, just barely two days after a similar attack happun for Federal College of Forestry Mechanisation Madon where dem kidnap at least 39 students. Di armed men invade di school in early hours of Sunday but dia plan to abduct students fail as military put sand-sand for di ga...