Daniel Anjorin: 'Na pikin wey dey well loved and hardworking' - Nigeria goment, family and friends mourn victim of London sword attack
Marcus Arduini Monzo dey remanded for police custodyafta e dey charges wit di murder of 14-year-old Daniel Anjorin.