Killaboi: Police dey investigate death of 21-year-old student wey her boyfriend allegedly kill
Tok-tok pesin for di Lagos Police Command SP Benjamin Hundeyin tell BBC Pidgin say dem see marks of violence and signs of struggle for di body of di victim and dem deposit am for di General Hospital Mortuary for Yaba for autopsy and preservation.