Soludo: Di former teacher pikin wey go become govnor today
On Thursday 17 March, Prof Charles Soludo go dey sworn-in as di sixth executive govnor of Anambra state since Nigeria return to democratic rule for 1999.
Stay updated with breaking news from Oga Soludo. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.
On Thursday 17 March, Prof Charles Soludo go dey sworn-in as di sixth executive govnor of Anambra state since Nigeria return to democratic rule for 1999.
Soludo Attacked: Police gbab four say suspects don give more information 1 April 2021 Wia dis foto come from, Getty Images Di Anambra State Police command don arrest four suspects wey allegedly get hand for di attack on former CBN Governor and govnorship aspirant, Professor Charles Soludo. Toktok person for di Anambra Police Command, Ikenga Tochukwu say Mbah Victor, John Olisakwe, Chigozie Omeh and Emmanuel Nnobi na di suspects wey dem arrest. Three Police Officers wey dem bin attach to Soludo die for di attack wey happen for di All Progressives Grand Alliance (APGA) aspirant village for Isuo...