Zulu King Miszulu kaZwelithini news: King office say di monarch no dey hospital, 'im health dey perfect'
Di monarch release statement to reassure di nation say im dey in perfect health afta reports say dem 'poison' am.
Source: bbc.com
Stay updated with breaking news from Oga Xaba. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.
Di monarch release statement to reassure di nation say im dey in perfect health afta reports say dem 'poison' am.
BBC South Africa Zulu King Misuzulu kaZwelithini no dey hospital and dey in perfect health.E tok dis afta di traditional prime minister bin say im dey receive treatment for suspected poisoning.For inside statement di King office release, dem say im go Swaziland to visit im uncle from