Abortion: BBNaija Level up wimmer Phyna take back abortion statement
Phyna wey be di winner of Big Brother Naija season 7 for one interview wit media personality, Chude Jideonwo bin tok wetin she feel about abortion.
Source: bbc.com
Stay updated with breaking news from Phyna Facebook. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.
Phyna wey be di winner of Big Brother Naija season 7 for one interview wit media personality, Chude Jideonwo bin tok wetin she feel about abortion.