Aguata Local government on fire: Gunmen attack Aguata days afta Anambra State governor Charles Soludo offer amnesty
Prof Soludo extend hand of peace to armed pipo say make dem trust im goment, lay down dia arms and stop di attacks and killings for di state but not long afta gunmen carry out attack for Aguata local goment