How Husband allegedly kill wife remove her intestine for Plateau State
Di family of Mercy say dem want justice and ask di police to find di man wey kill dia pikin
Source: bbc.com
Stay updated with breaking news from Really Happun. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.
Di family of Mercy say dem want justice and ask di police to find di man wey kill dia pikin
Police bin find Joy dead bodi for ground around Federal Housing for North Bank area of Makurdi-Benue State