Kaduna train kidnap victims: Six months of 'pain' for family of pipo wey still dey kidnappers hand
Wednesday 28 September 2022 make am six months since gunmen attack train wey just enta Kaduna from Abuja, killing nine pipo and kidnapping over a 100 passengers.
Source: bbc.com