Ex-PDP senators wey don become opponents under different parties dey battle for Imo governorship seat
Di govnorship election for Imo state southeast of Nigeria don dey gather ginger as major political parties for di state don complete dia primary elections.Di fight go dey between three former senators wey represent di three senatorial zones of di state.Dem include incumbent govnor Hope Uzodimma of d
Source: informationng.com