I beg Wande Coal make im no comot Mo'Hits- Don Jazzy tok about Mo'Hits, Olamide and odas for interview
I beg Wande Coal make im no comot Mo'Hits- Don Jazzy tok about Mo'Hits, Olamide and odas for interview 3 hours wey don pass Wia dis foto come from, Wande Coal/Don Jazzy CEO of Mavin Records, Michael Collins Ajereh popularly known as Don Jazzy, don tok say im feel bad when one of im major artists, Wande Coal commot from Mo'Hits Records. Don Jazzy make di revelation during im Black Box Interview with Ebuka Obi-Uchendu. Di influential music producer say im beg Wande Coal make im no comot for Mo'Hits because of di tins wey dem fit achieve together. "I no want allow Wande Coal go. I fit show you m...