Court declaration of bandits as terrorists no go get head - Sheikh Gumi
Controversial Islamic cleric Sheikh Gumi say di Federal High Court ruling wey grant di Federal Goment of Nigeria request to name bandits as terrorists for di kontri no go get head.