அரச வசந்த உள்ளங்கைகள் News Today : Breaking News, Live Updates & Top Stories | Vimarsana

Stay updated with breaking news from அரச வசந்த உள்ளங்கைகள். Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.

Top News In அரச வசந்த உள்ளங்கைகள் Today - Breaking & Trending Today

Rochas Okorochas arrested? Police for Imo state tok wetin happun and why dem invite di senator


Rochas Okorocha arrested? Police for Imo state tok wetin happun and why dem invite di senator
21 February 2021
Wia dis foto come from, Other
Police tok-tok pesin for Imo state command Ikeokwu Orlando don confam to BBC Pidgin say Senator Rochas, di former govnor of Imo State dey dia hand afta im break into one property.
Okorocha, wey now dey represent Imo West at the Senate, na di governor of di state between 2011 and 2019.
Dis na as tori bin break say police arrest di senator for Owerri.
According to Orlando, di state goment bin seal di premises of di Royal Spring Palms apartment, but Okorocha bin go forcefully break di place. ....

Sam Onwuemeodo , Rochas Okorochas , Ikeokwu Orlando , Enyinnaya Onuegbu , Oguike Nwachukwu , Rochas Okorocha , Nkechi Okorocha , Planning Development , Police For Imo , Senator Rochas , Imo State , Imo West , Royal Spring Palms , Senator Okorocha , Royal Palm Estate , Physical Planning Development , Govnor Special Adviser , Imo West Senatorial District , திட்டமிடல் வளர்ச்சி , போலீஸ் க்கு ஐமொ , ஐமொ நிலை , ஐமொ மேற்கு , அரச வசந்த உள்ளங்கைகள் , அரச பனை எஸ்டேட் , உடல் திட்டமிடல் வளர்ச்சி ,