Biggest News Aggregation in the World
๐Ÿ“ฐ Assorted Charms News

Assorted Charms News Today

Fast, Ad-Free News Updates

Stay updated with breaking news from Assorted Charms. Real-time updates on events, politics, business and more.

Unknown gunmen Imo state news: Orlu shooting fotos

Unknown gunmen Imo state news update: Orlu shooting fotos 7 May 2021 Wetin we call dis foto, Police comfam say di hoodlums wey show for viral video around Orlu Metropolis bin dey steal and forcefully collect items from pipo. Most of di business for Orlu, Imo state, east of Nigeria, remain closed on Friday and police plus soldiers still dey patrol di town. All dis dey happun afta gun battle between security forces and unknown gunmen last night. Some armed men inside convoy bin land di town for ...
Toyota Siena Screenshot Wetin Toyota Hilux Van Response Team Land Rover Orlu Metropolis
Source: bbc.com

Explore More Categories

World News India News Business Technology Sports Entertainment Health Science