📰 Edi Programme News
Edi Programme News Today
Fast, Ad-Free News Updates
Stay updated with breaking news from Edi Programme. Real-time updates on events, politics, business and more.
November 14, 2023
LGBTQ+ in STEM Day is an annual celebration of LGBTQ+ people in STEM disciplines across the world every 18th of November.
May 31, 2023
Getty Images Pesin dey pour petrol into im car from jerrycan Long queues for di Premium Motor Spirit (PMS) wey pipo sabi as petrol don return to most filling stations across Nigeria.Dis dey come less dan 24 hours into di administration of di new Nigeria President Bola Ahmed Tinubu.Tinu
May 31, 2023
Premium Motor Spirit wey pipo sabi as petrol now dey sell for Four hundred and eighty eight (N488) for di Nigerian National Petroleum Company Limited. (NNPCL).
May 31, 2023
BBC NNPC sell petrol at N488 Premium Motor Spirit wey pipo sabi as petrol now dey sell for Four hundred and eighty eight (N488) for di Nigerian National Petroleum Company Limited. (NNPC).NNPC Limited confam am for one statement dem release on Wednesday.“We don adjust our pump prices of