Who is Ada Jesus: Biography of di Nigerian Comedian wey die from Kidney disease
Who is Ada Jesus: Biography of di Nigerian Comedian wey die from Kidney disease 21 April 2021, 15:42 WAT New Informate 4 hours wey don pass Wia dis foto come from, Ada Jesus News of di death of popular Nigerian comedian wey bin dey battle Kidney disease send shock waves into Nigerian social media space on Wednesday. Di comedian bin dey limelight since di news of her sickness surface for February, 2021. Until di announcement of her death, most pipo no sabi much about di social media skit maker....
Source: bbc.com