UK embassy in Nigeria: UK open 'graduate route' for international students Including Nigerians to work afta studies
UK embassy in Nigeria: International students including Nigerians fit begin work for UK afta school – see how you fit do am 8 March 2021 Wia dis foto come from, Getty Images Di United Kingdom don tok say international students wey want to work inside di kontri afta dem complete dia course of study for either bachelor degree-level or above go fit do so from now on. Dis dey come afta British authorities announce to open new Graduate route for international students including Nigerians to apply ...
United Kingdom Northern Ireland Kevin Foster Wetin International International Education Strategy Including Nigerians
Source: bbc.com