📰 Judith Monye News
Judith Monye News Today
Fast, Ad-Free News Updates
Stay updated with breaking news from Judith Monye. Real-time updates on events, politics, business and more.
May 26, 2023
Parents of school pikins wey get mark for back of dia hands after dem play snake bite game for Asaba, Delta State for southern Nigeria dey worried about am but Police authorities say notin dey to worry about.
May 26, 2023
Harrison Gwamnishu School pikins wey play di Snake bite game "Which kain game be snake bite? Why you no comot your hand wen you hear snake bite?"Dis na wetin Judith Monye, mama of nine-year-old boy wey dey primary 3 tell her pikin wen she discover say im get small wound for hand after