Chidinma Ekile biography: Profile of 'Jehovah Overdo' singer, Nigerian musician wey switch to gospel music
Chidinma Ekile biography: Profile of Jehovah Overdo singer, Nigerian musician wey switch to gospel music 4 hours wey don pass Wia dis foto come from, EeZee Conceptz Global Nigerian singer Chidinma Ekile announce big career switch on Sunday May 2, 2021 from secular music to gospel. Di singer wey many pipo dey call Ms. Kedike, announce di switch ontop her social media handle. Her announcement come wit di celebration of her 30th birthday and na for Instagram wey she share di informate to her 7.5 m...
Sound Sultan Chidinma Ekile Clarence Peter Korode Bello Eezee Global Ministry Capital Hill Goretti Company
Source: bbc.com