Mali Nonuplets: Nine babies dem born same day celebrate one year old in perfect health
Di nine babies wey one Malian woman born on di same day don turn one year old today and dia papa say dem dey in perfect health.
Source: bbc.com
Fast, Ad-Free News Updates
Stay updated with breaking news from Mali Nonuplets. Real-time updates on events, politics, business and more.