Bauchi and Gombe oil exploration: Residents demand for jobs, as president Buhari launch oil fields for Northern Nigeria
Nigeria na di kontri wey dey export oil pass for di African continent but di kontri dey also spend huge amount of money to import di refined product back into di kontri.
Source: bbc.com