📰 Police For Ogun News
Police For Ogun News Today
Fast, Ad-Free News Updates
Stay updated with breaking news from Police For Ogun. Real-time updates on events, politics, business and more.
April 3, 2023
Portable goes to prison: Court grant bail to Nigerian singer Portable afta accusation of multiple assault
April 3, 2023
BBC Di Ogun State High Court wey dey sit for Ifo don grant bail to Nigerian singer Habeeb Okikiola alias Portable.Court grant di 28 year-old musician bail to di musician afta e plead not guilty to allegations of multiple assault wey police sama am.Di court grant Portable bail to di tu
January 7, 2023
Dem use search warrant search im house wia dem allegedly see container wey human blood dey. Dem later confirm say di blood na di victim blood.
September 21, 2022
Police for Oyo State, southwest Nigeria don arrest one 20-year-old man ontop accuse say im lure one 17-year-old girl go church to rape and kill am.
June 21, 2022
For statement, police say dem see one trending video wia Portable allegedly order im boys to beat up one boy and give am injury.
February 7, 2022
Ondo state police arrest woman wey allegedly injure her 12-years-old maid sake of say e steal meat for pot of soup