📰 State Goment News
State Goment News Today
Fast, Ad-Free News Updates
Stay updated with breaking news from State Goment. Real-time updates on events, politics, business and more.
March 13, 2023
"Di Governor, Dr Godwin Emefiele, personally confam di above to me during phone conversation on Sunday night," oga Soludo tok.
October 25, 2022
Di footballer drown after e try save five oda pipo for di boat wey capsize due to di strong current of di flood
July 5, 2022
Police for Edo State claim say na dem rescue di Italian priest but di Catholic Archdiocese of Benin City say no be so
April 18, 2022
Lagos state goment don announce di closure of all Chrisland schools within di state concerning one case involving students of di school wey happun for Dubai, United Arab Emirates.
November 28, 2021
Fire disaster don render hundreds of families homeless for Elechi Beach, Port Harcourt
November 24, 2021
In fact, di insurgent group no dey hide demsef at all, as dem dey try to informate pipo of dia presence.
November 20, 2021
Dis oil spill don affect economic activities for di area
April 29, 2021
Curfew in Rivers State: Nyesom Wike declare 8-hour curfew across all 23 LGAs 29 April 2021 Wia dis foto come from, RSGH Rivers State Goment don impose State wide dusk to dawn curfew wit immediate effect. Di new movement restriction affect all di 23 local goment areas of di state. Di govnor make dis announcement for state-wide TV broadcast on Thursday. No movement from 10pm to 6am beginning form today 29 April, 2021 until further notice, Wike tok. Dis dey come after di State Executive Council di...
December 19, 2020
New lockdown in Lagos: Second coronavirus lockdown fit happen for Nigeria as taskforce dey ready to introduce new restrictions 19 December 2020 Wia dis foto come from, @DigiCommsNG Nigeria Presidential Taskforce on Covid-19 confam on Thursday say di kontri don enta di second wave of infection. Dis dey come as reported cases of coronavirus don begin increase on di average of 500 cases per day in di past weeks. Di Minister of Aviation, Sen. Hadi Sirika wey represent di Secretary to di State Gomen...