📰 Tamara Ebiwei News
Tamara Ebiwei News Today
Fast, Ad-Free News Updates
Stay updated with breaking news from Tamara Ebiwei. Real-time updates on events, politics, business and more.
March 29, 2024
Women wey dey follow men do mountain biking evri weekend tok about di benefits and how dem dey manage security risks for inside bush.
October 2, 2023
Greatness come into Abuja last year in search for greener pastures from Lagos. She be di first child and bread winner of her family bifor her untimely death.
June 7, 2023
United Nations say as at 1 January 2023, na only 31 kontris dey wey women dey serve as Heads of State or goment. Dem add say "wit dis current rate, gender equality for di highest positions of power no go dey possible for anoda 130 years."
May 23, 2023
The midfielder had no time to gather his belongings as fighting broke out in his neighbourhood.
May 23, 2023
Di petitions dey challenge di victory of president-elect, Bola Tinubu for di 25 February elections.
May 20, 2023
Peter Obi of Labour Party say im get 50 witnesses wey go testify and give evidence to establish say dem rig di 2023 Presidential election against am.
May 6, 2023
The midfielder had no time to gather his belongings as fighting broke out in his neighbourhood.
May 6, 2023
The midfielder had no time to gather his belongings as fighting broke out in his neighbourhood.
January 23, 2023
"We no put am under any pressure, we even try settle di mata for Department make e no reach Atudent Affairs just to protect im image. Association President tok
January 16, 2023
Police for Jos, Plateau State, North Central Nigeria dey investigate one pastor wey alledgedly arrange im own kidnapping to collect money from members of di church as ransom.