๐ฐ Trinity Guyz News
Trinity Guyz News Today
Fast, Ad-Free News Updates
Stay updated with breaking news from Trinity Guyz. Real-time updates on events, politics, business and more.
June 28, 2023
One Family Court wey siddon for Iyaganku area of Ibadan, Oyo state capital don order make dem remand popualr skit maker, Maruf Abdullahi, popularly known as โTrinity Guyโ, for Agodi correctional facility over alleged sexual exploitation of one 10-year-old girl.Na di state police command carry am p
June 23, 2023
Popular skit maker Abdullahi Adisa wey dem dey call Trinity Guy don respond to di concern of di Nigerian police over im contents on top social media.Im response na afta one of im skits attract di attention of di police High command.Police involvment for im matter make di influencer do video to beg p