Biggest News Aggregation in the World
📰 Wander Coal News

Wander Coal News Today

Fast, Ad-Free News Updates

Stay updated with breaking news from Wander Coal. Real-time updates on events, politics, business and more.

I beg Wande Coal make im no comot Mo'Hits- Don Jazzy tok about Mo'Hits, Olamide and odas for interview

I beg Wande Coal make im no comot MoHits- Don Jazzy tok about MoHits, Olamide and odas for interview 3 hours wey don pass Wia dis foto come from, Wande Coal/Don Jazzy CEO of Mavin Records, Michael Collins Ajereh popularly known as Don Jazzy, don tok say im feel bad when one of im major artists, Wande Coal commot from MoHits Records. Don Jazzy make di revelation during im Black Box Interview with Ebuka Obi-Uchendu. Di influential music producer say im beg Wande Coal make im no comot for MoHits b...
Wande Coal Michael Collins Ajereh Don Jazzy Mavin Records Black Box Interview Wander Coal
Source: bbc.com

Explore More Categories

World News India News Business Technology Sports Entertainment Health Science