vimarsana.com

நைஜீரியா கூட்டாட்சியின் சாலை பாதுகாப்பு கார்ப்ஸ் News Today : Breaking News, Live Updates & Top Stories | Vimarsana

Akungba accident: Traffic collusion of Dangote trailer truck for Ondo kill pipo

Akungba accident: Traffic collusion of Dangote trailer truck for Adekunle Ajasin University Ondo kill pipo 24 January 2021 Wetin we call dis foto, Students dey para sake of di accident Adekunle Ajasin Univeristy, Akungba Akoko for Ondo State don close down afta protest by students on Sunday, 24th January, 2021 sake of traffic collusion of Dangote trailer truck wey kill pipo. Acting Vice Chancellor of di University, Prof Olugbenga Ige direct say make di University close with immediate effect until further notice.All students based on dis mata dey advised to leave alias vacate di campus latest by 6pm today, Sunday 24th January, 2021.

© 2025 Vimarsana

vimarsana © 2020. All Rights Reserved.