Federal Fire Service say dem no go respond to fire calls fro

Federal Fire Service say dem no go respond to fire calls from some areas for Nigeria


Federal Fire Service say dem no go respond to fire calls from some areas for Nigeria
11 January 2021
Wia dis foto come from, Federal Fire Service
Federal Fire Service say dia officers no go respond to fire calls from some areas wey dey northern Nigeria because of bad pipo wey dey attack dia men.
Nigeria Federal Fire Service for statement wey dia tok tok pesin service Ugo Huan send to tori pipo, di oga of di kontri fire fire-fighters Dr Liman Ibrahim say no be today some pipo dey attack dia men whenever dey respond to fire calls for some areas.

Related Keywords

Nigeria , Nasarawa , Sokoto , Mararaba , Adamawa , Liman Ibrahim , Sisa Abu , Nigeria Federal Fire Service , Fire Service , Federal Fire Service , Hugo Huan , நைஜீரியா , அடமாவா , லிமண் இப்ராஹிம் , ஐசா , நைஜீரியா கூட்டாட்சியின் தீ சேவை , தீ சேவை , கூட்டாட்சியின் தீ சேவை , உகோ ஹுவான் ,

© 2025 Vimarsana