Abdullahi Dikko Inde: Death, Biography of Nigeria Customs former boss - Looking back at di former Comptroller General life
Abdullahi Dikko Inde: Death, biography of Abdullahi Dikko Nigeria Customs former boss - Looking back at di former Comptroller General life 19 February 2021 Wetin we call dis foto, former Comptroller General of Customs, Abdullahi Inde Dikko Abdullahi Dikko Inde, Nigeria Customs Service former boss death touch many Nigerians, as pesin wey bin dem control wetin pipo fit import or export inside di west African kontri for six years. Former Nigeria Vice President, Atiku Abubakar don join plenty ogbonge Nigerians to mourn di death of former Comptroller General of Customs Abdullahi Dikko Inde wey di...