Vimarsana
Biggest News Aggregation in the World

Bala Mdaki News Today : Breaking News, Live Updates & Top Stories | Vimarsana

Stay updated with breaking news from Bala Mdaki. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.

Top News In Bala Mdaki Today - Breaking & Trending Today

Banditry in Niger State : More dan 50 pipo don die for Madaka village sake of kidnapping - Vimarsana News

Banditry in Niger State : More dan 50 pipo don die for Madaka village sake of kidnapping

Banditry in Niger State : More dan 50 pipo don die for Madaka village sake of kidnapping 29 December 2020 Wetin we call dis foto, Madaka community no get beta road, pipo gatz cross different rivers and stream to go di village 85-year-old-Zakariya'u Idris wey be district head for Madaka village for Niger state bin dey prepare to enjoy Christmas wit im family. But kidnappers dabaru im dream afta dem kill am for bush just days to di big celebration. Di painful tin according to di family be say as a chief, dem no even see im dead bodi to give am im last respect.

Source: bbc.com