Anambra boat capsize: 'My life don fall apart'- Man wey lose wife plus three pikin
Authorities for Anambra state still dey recover deadi body of pipo wey die for di boat accident for di state.
Source: bbc.com
Stay updated with breaking news from Bayelsa Gombe. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.
Authorities for Anambra state still dey recover deadi body of pipo wey die for di boat accident for di state.
Authorities say search operation still dey go on for di boat accident wey happun for Anambra state
State goments for Nigeria don chop blame for flood wey dey ravage di kontri sake of say dem no take di weather predictions from federal goment agencies serious.