Church members for ECWA church Jos narrate how dia pastor allegedly swindle dem to pay ransom for im arangee kidnap
Police for Jos, Plateau State, North Central Nigeria dey investigate one pastor wey alledgedly arrange im own kidnapping to collect money from members of di church as ransom.
Source: bbc.com