Mountain biking weight loss: How women dey use mountain biking for weight loss
Women wey dey follow men do mountain biking evri weekend tok about di benefits and how dem dey manage security risks for inside bush.
Stay updated with breaking news from Tamara Ebiwei. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.
Women wey dey follow men do mountain biking evri weekend tok about di benefits and how dem dey manage security risks for inside bush.
Greatness come into Abuja last year in search for greener pastures from Lagos. She be di first child and bread winner of her family bifor her untimely death.
United Nations say as at 1 January 2023, na only 31 kontris dey wey women dey serve as Heads of State or goment. Dem add say "wit dis current rate, gender equality for di highest positions of power no go dey possible for anoda 130 years."
The midfielder had no time to gather his belongings as fighting broke out in his neighbourhood.
Di petitions dey challenge di victory of president-elect, Bola Tinubu for di 25 February elections.