Live Breaking News & Updates on Di Imo State Police

Stay updated with breaking news from Di imo state police. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.

Ahmed Gulak Nigeria murder: Gulak son Mohammed reveal im papa last words before im murder


Ahmed Gulak Nigeria murder: Gulak son Mohammed reveal im papa last words before im murder
31 May 2021, 14:53 WAT
New Informate one hour wey don pass
Wia dis foto come from, Other
Ahmed Gulak murder don make one of im sons Mohammed Gulak di last thing im papa tell am before e die
Mohammed Gulak say e last speak to im father Saturday night and e neva occur to am say na di last time dem go speak be dat.
Dem murder di former political adviser to former Nigerian president Goodluck Jonathan on Sunday.
Mohammed say dem bin dey prepare to go airport in preparation of picking Ahmed Gulak on im arrival from Owerri capital of Imo state for South Eastern Nigeria. ....

Nigeria General , Adamawa State , Abuja Federal Capital Territory , Abutu Yaro , Umueze Obiangwu , Goodluck Jonathan , Mohammed Gulak , Wetin Ahmed Gulak , Ahmed Gulak , People Democratic Party , Adamawa State House Of Assembly , Goodluck Support Group , Di Imo State Police , Peoples Democratic Party , House Of Assembly , Progressives Congress , Ahmed Gulak Nigeria , South Eastern , President Goodluck Jonathan , Goodluck Support , All Progressives Congress , Democratic Party , Imo State , Barrister Ahmed Gulak , Nigerian President Goodluck , Imo State Police Command ,