Relentless church pastor John Gray: Wetin we know about pastor Gray condition wey wife say "In need of a miracle"
Pastor John Gray, di founder of Relentless Church, one megachurch for Greenville, South Carolina, USA dey hospital in 'critical condition'.
Source: bbc.com