National Security Summit: Wetin Femi Gbajabiamila, Ahmad Lawan, tok about Nigeria security challenge and solutions 26 May 2021 Wetin we call dis foto, Senate President Ahmed Lawan and Speaker of di House of Representatives, Femi Gbajabiamila for di National Security Summit wey hold on Wednesday, March 26, 2021 Di legislative arm of goment don come out wit some ogbonge solutions to di security palava for Nigeria as dem ask stakeholders to join bodi find solutions to di problems. Leaders of di National Assembly, members of di House of Representatives, traditional leaders, security chiefs, publ...