Vimarsana
Biggest News Aggregation in the World

Interim Goment News Today : Breaking News, Live Updates & Top Stories | Vimarsana

Stay updated with breaking news from Interim Goment. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.

Top News In Interim Goment Today - Breaking & Trending Today

'I neva encourage anyone to undermine di Nigerian state' – Peter Obi to FG – Information Nigeria Pidgin - Vimarsana News

'I neva encourage anyone to undermine di Nigerian state' – Peter Obi to FG – Information Nigeria Pidgin

Di presidential candidate of di Labour Party (LP) for di Nigeria 2023 election, Peter Obi say e neva for once sponsor or encourage anyone to incite violence for di kontri.Obi dey react to di accuse by di Nigeria minister of information, Lai Mohammed say im dey stoke violence for di kontri, say di ac

To say democracy go end if Tinubu enta office na treason – FG to Obi – Information Nigeria Pidgin - Vimarsana News

To say democracy go end if Tinubu enta office na treason – FG to Obi – Information Nigeria Pidgin

Di Federal Government don warn di Presidential candidate of t Labour Party, Peter Obi, against “inciting di pipo of di kontri to violence”.Minister of Information Lai Mohammed issue di warning for Washington DC wen im engage wit international media organisation and think-tanks on di 2023 general ele