Wetin UK law tok about organ harvesting wey land Ekweremadu and wife for kasala?
Nigerian Senator Ike Ekweremadu and im wife Beatrice na di first pipo wey go chop conviction under di Modern Slavery Act for organ trafficking conspiracy.Di couple chop conviction alongside one Dr Obinna Obeta sake of conspiracy to exploit one 21-year-old Nigerian man for im kidney.According to Cent