Money ritual killing: How herbalist allegedly kill and sell body parts of 26 years-old woman for Ogun
Dem use search warrant search im house wia dem allegedly see container wey human blood dey. Dem later confirm say di blood na di victim blood.
Source: bbc.com