How dem kill seven pipo during attack on US embassy convoy for Ogbaru
Getty Images Nigeria Police say joint security forces don rescue di remaining two victims wey jaguda pipo kidnap during di attack on one United States embassy convoy along Atani/Osamela road in Ogbaru Local Government Area (LGA) of Anambra State, south east Nigeria.Di Police Command