Live Breaking News & Updates on Presido Muhammadu Buhari

Stay updated with breaking news from Presido muhammadu buhari. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.

Muhammadu Buhari London travel: Nigerians protest against president Buhari medical trip to UK and what you need to know


Muhammadu Buhari London travel: Nigerians protest against president Buhari medical trip to UK and what you need to know
2 hours wey don pass
Some of di Nigerians wey dey live for London don stage back-to-back protest for Abuja house against Nigeria President Muhammadu Buhari trip to di UK for medical check up.
Di President bin comot Nigeria on Tuesday, 30, March 2021 on a two weeks medical checkup.
On Wednesday, some Nigerians in Diaspora - wey Reno Omokri, former presidential aide lead, carry protest go di UK, London residence of di president. Since den, daily protests to ask Buhari to return to Nigeria don happun. ....

Abuja Federal Capital Territory , United Kingdom , City Of , Reno Omokri , Chris Ngige , July Buhari , Muhammadu Buhari , Presido Muhammadu Buhari , Uyilawa Okhuaihesuyi , Di National Association Of Resident Doctors , National Association Of Resident Doctors , Muhammadu Buhari London , Nigeria President Muhammadu Buhari , Nigeria House , Abuja House , President Buhari , President Muhammadu Buhari , Nigeria Medical , Buhari United Kingdom , National Association , Resident Doctors , Federal Government , Buhari United Kingdom Medical , கூட்டாட்சியின் மூலதனம் பிரதேசம் , ஒன்றுபட்டது கிஂக்டம் , நகரம் ஆஃப் ,

Man sue [Nigeria President Muhammadu Buhari] praise singer Kahutu Rarara after im wife appear for music video


Man sue [Nigeria President Muhammadu Buhari] praise singer Kahutu Rarara after im wife appear for music video
23 December 2020
Wia dis foto come from, Kahutu Rara/Facebook
President Muhammadu Buhari praise singer dey face court case after one man see im wife appear for di singer music video.
One Abdulkadir Inuwa wey dey stay for Kano, northern Nigeria don carry popular singer Kahutu Rarara go Sharia court unto say e put im wife for im music video without im permission.
Singer Kahutu become celeb before 2015 elections for Nigeria when im music for Nigerian President Muhammadu Buhari begin to reign, e get over 10 tracks for di presido wey many across Northern Nigeria sabi wella. ....

Mariya Mohammed , Muhammad Bello , Abdulkadir Inuwa , Muhammadu Buhari , Presido Muhammadu Buhari , Kahutu Rarara , Nigerian President Muhammadu Buhari , Northern Nigeria , Kahutu Barrister , மரியா முகமது , முஹம்மது பெல்லோ , வடக்கு நைஜீரியா ,