Jaruma: Davido and Wizkid hug, Sammie Okposo apologize - see wetin Nigerian celebrities serve fans for January
Di year 2022 just dey start but plenti drama don already dey happun from every angle so tey pipo dey imagine if na September Pro Max be dis sake of many tins wey occur for last year September.
Source: bbc.com