Ghana boat accident: Community de mourn afta nine children die wen dia boat tumble
Residents dey inside state or shock afta dem retrieve de bodies of nine pupils out of de 12 on de boat.
Stay updated with breaking news from Seth Kofi. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.
Residents dey inside state or shock afta dem retrieve de bodies of nine pupils out of de 12 on de boat.
Police arrest two suspects for alleged ritual killing for Ghana with dia car wey dem dey use transport de fresh head for Hobor, Ga South Municipality.
Kasoa Murder: Ghana police arrest witch doctor wey direct two teenagers to kill virgin for ritual money 2 hours wey don pass Wia dis foto come from, Seth Kofi Yeboah Ghana Police arrest witch doctor wey encourage teenagers to bring am body of a virgin, plus Ghc5000, so say den go become rich. Reports be say dem arrest am for Amanase, Eastern Region where she dey hide. De two suspects Felix Nyarko, 16, den Nicholas Kiki, 18, talk police after dema arrest say, one spiritualist dem see for TV top direct dem to bring virgin dead body den Ghc5000 for de money rituals.