Vimarsana
Biggest News Aggregation in the World

Soga Ayu News Today : Breaking News, Live Updates & Top Stories | Vimarsana

Stay updated with breaking news from Soga Ayu. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.

Top News In Soga Ayu Today - Breaking & Trending Today

Why PDP NWC reverse suspension and referral of Ayim, Fayose, Ortom to disciplinary committee - Vimarsana News

Why PDP NWC reverse suspension and referral of Ayim, Fayose, Ortom to disciplinary committee

BBC Di National Working Committing (NWC) of di Peoples Democratic Party (PDP), don make u-turn to reverse di suspension and discipline of some of im members.Dem make di decision afta dem do serious discussion on di recent developments for di party.Dis na according to di statement wey

Wike news: 'No deal wit any body' - Wike tok about endorsement of Peter Obi, Bola Tinubu, Atiku Abubakar - Vimarsana News

Wike news: 'No deal wit any body' - Wike tok about endorsement of Peter Obi, Bola Tinubu, Atiku Abubakar

Di G-5 govnors na Nyesom Wike of Rivers State, Okezie Ikpeazu of Abia, Samuel Ortom of Benue, Seyi Makinde of Oyo and Ifeanyi Ugwuanyi of Enugu.

Source: bbc.com
Iyorchia Ayu: Wike team pull out of Atiku presidential campaign say Ayu gatz go - Vimarsana News

Iyorchia Ayu: Wike team pull out of Atiku presidential campaign say Ayu gatz go

Rivers state Govnor Nyesom Wike and im team don pull out of di Peoples Democratic Party PDP Presidential campaign council.

Source: bbc.com
PDP Crisis: Iyorchia Ayu say wey be di partyu chairman say im no go resign sake of some pipo - Vimarsana News

PDP Crisis: Iyorchia Ayu say wey be di partyu chairman say im no go resign sake of some pipo

Iyorchia Ayu wey be chairman of PDP say pipo wey dey call for im resignation be children for di party

Source: bbc.com