Vimarsana
Biggest News Aggregation in the World

Page 2 - State Goment News Today : Breaking News, Live Updates & Top Stories | Vimarsana

Stay updated with breaking news from State Goment. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.

Top News In State Goment Today - Breaking & Trending Today

Boko Haram wan establish camp for Kainji Niger State - Nigerian Official - Vimarsana News

Boko Haram wan establish camp for Kainji Niger State - Nigerian Official

In fact, di insurgent group no dey hide demsef at all, as dem dey try to informate pipo of dia presence.

Source: bbc.com
Nigerian oil spill: Santa Barbara River spoil wit weeks oil leak from AITEO OML 29 well1 - Vimarsana News

Nigerian oil spill: Santa Barbara River spoil wit weeks oil leak from AITEO OML 29 well1

Dis oil spill don affect economic activities for di area

Source: bbc.com
Curfew in Rivers State: Nyesom Wike impose 8-hour curfew across all 23 LGAs - Vimarsana News

Curfew in Rivers State: Nyesom Wike impose 8-hour curfew across all 23 LGAs

Curfew in Rivers State: Nyesom Wike declare 8-hour curfew across all 23 LGAs 29 April 2021 Wia dis foto come from, RSGH Rivers State Goment don impose State wide dusk to dawn curfew wit immediate effect. Di new movement restriction affect all di 23 local goment areas of di state. Di govnor make dis announcement for state-wide TV broadcast on Thursday. No movement from 10pm to 6am beginning form today 29 April, 2021 until further notice, Wike tok. Dis dey come after di State Executive Council discuss di matter. Dem goment also review di state of security after recent attacks on security person...

Source: bbc.com
New lockdown in Lagos: Second coronavirus lockdown fit happen for Nigeria as taskforce dey ready to introduce new restrictions - Vimarsana News

New lockdown in Lagos: Second coronavirus lockdown fit happen for Nigeria as taskforce dey ready to introduce new restrictions

New lockdown in Lagos: Second coronavirus lockdown fit happen for Nigeria as taskforce dey ready to introduce new restrictions 19 December 2020 Wia dis foto come from, @DigiCommsNG Nigeria Presidential Taskforce on Covid-19 confam on Thursday say di kontri don enta di second wave of infection. Dis dey come as reported cases of coronavirus don begin increase on di average of 500 cases per day in di past weeks. Di Minister of Aviation, Sen. Hadi Sirika wey represent di Secretary to di State Goment, Boss Mustapha tok for one of di weekly briefing of di taskforce say dem go introduce new measures...

Source: bbc.com