Vimarsana.com

Latest Breaking News On - Di department of state services - Page 1 : vimarsana.com

Abdulkarim Chukkol: Meet Acting EFCC Chairman wey Tinubu appoint to take over from Abdulrasheed Bawa

Abdulkarim Chukkol don step in as Acting Chairman of di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC.Dis na afta di suspension of Abdulrasheed Bawa, as Executive Chairman of di commission.Until dis new role, Chukkol na di Director of Operations of di Commission, EFCC tok.Nigeria President Bola Ah

Lagos
Nigeria
Germany
Spain
South-africa
Port-harcourt
Rivers
Canada
Netherlands
United-states
Abuja
Abuja-federal-capital-territory

'I neva encourage anyone to undermine di Nigerian state' – Peter Obi to FG – Information Nigeria Pidgin

Di presidential candidate of di Labour Party (LP) for di Nigeria 2023 election, Peter Obi say e neva for once sponsor or encourage anyone to incite violence for di kontri.Obi dey react to di accuse by di Nigeria minister of information, Lai Mohammed say im dey stoke violence for di kontri, say di ac

Washington
United-states
Nigeria
Nigerians
Nigerian
Peter-obi
Mahmood-yakubu
Peter-afunaya
Atiku-abubakar
Bola-tinubu
Ahmed-tinubu
Lai-mohammed

To say democracy go end if Tinubu enta office na treason – FG to Obi – Information Nigeria Pidgin

Di Federal Government don warn di Presidential candidate of t Labour Party, Peter Obi, against “inciting di pipo of di kontri to violence”.Minister of Information Lai Mohammed issue di warning for Washington DC wen im engage wit international media organisation and think-tanks on di 2023 general ele

Nigeria
Washington
United-states
Nigerians
Atiku-abubakar
Bola-tinubu
Peter-obi
Lai-mohammed
Mahmood-yakubu
Peter-afunaya
Progressives-congress
National-electoral-commission-inec

INEC 2023: We no dey against INEC chairman Mahmood Yakubu for court - DSS

For one communique wey di Department of State Services (DSS) release, dem tok say dem no dey court against di Chairman of di Independent National Electoral Commission (INEC), Professor Mahmood Yakubu.

Nigeria
Abuja
Abuja-federal-capital-territory
Garki
Jigawa
Nigerians
Muhammadu-buhari
Peter-afunanya
Robert-opala
Mahmood-yakub
Mahmood-yakubu
Justice-maryam-hassan

Abuja terror alert: Terrorist no plant bombs for Nigeria capital - Police tok

Di rumours wey don spread like fire on social media dey come at a time wen di United States and di United Kingdom Embassies issue terror alert for dia citizens.

Germany
Jigawa
Zinder
Niger
United-states
Nigeria
Sokoto
United-kingdom
Dominican-republic
Federal-capital-territory
Abuja-federal-capital-territory
Kano

Sunday Igboho: DSS charge two of di yoruba activist aides with terrorism - See di reason why

Sunday Igboho: DSS charge two of di yoruba activist aides with terrorism - See di reason why
bbc.com - get the latest breaking news, showbiz & celebrity photos, sport news & rumours, viral videos and top stories from bbc.com Daily Mail and Mail on Sunday newspapers.

Ibadan
Oyo
Nigeria
Lagos
Benin
Abuja
Abuja-federal-capital-territory
Justice-obiora-egwuatu
Pelumi-olajengbesi
Peter-afunanya
Noah-oyetunji
Amudat-babatunde

DSS: Nigeria Department of State Security Services warn group with 'agenda' to cause katakata for di kontri

DSS: Nigeria Department of State Security Services warn group with 'agenda' to cause katakata for di kontri 3 May 2021 Wia dis foto come from, DSS Di Department of State Services (DSS) say dem no go longer tolerate any agenda by some group of pipo to cauase katakata for di kontri. DSS tok dis one on Sunday as dem condemn wetin dem say na some kain statements by misguided elements wey don continue to dey threaten goment, sovereignty, and corporate existence of di kontri. "Di one wey dey of note na di unnecessary tok and activities of some religious and past political leaders wey don either call for a forceful change of goment or mass action against it. E don dey established say di main objective of dis na to cause di kontri to scata.

Nigeria
Buhari
Kano
Yusuf-bichi
Di-department-of-state-services
Pdi-service
Nigeria-department-of-state-security-services
Nigeria-department
State-security-services
State-services
நைஜீரியா
புஹாரி

Sunday Igboho arrest: DSS bin try to arrest Sunday Igboho? See wetin we find out

Sunday Igboho arrest: DSS bin try to arrest Sunday Igboho? See wetin we find out 26 February 2021 Wia dis foto come from, Sunday Igboho and DSS Kasala burst along Lagos-Ibadan expressway on Friday as police and Department of State Services allegedly try to arrest Yoruba activist Sunday Adeyemo alias Sunday Igboho.Tori be say Sunday Igboho bin go meet Yoruba socio-political group, Afenifere chief, Ayo Adebanjo wen di kasala burst. Media aide to Sunday, Olayomi Koiki tell BBC Pidgin say di incident happun "just about around 2pm wen dem bin dey on dia way out (of Afenifere house), two heavily armed military operatives stop dem come ask if Sunday dey inside di vehicle, na so pandemonium come break out as a lot of pipo bin dey dia".

Kasala
Nigeria-general
Nigeria
Lagos
Ibadan
Oyo
Oyo-state
Igboho-tori
Ayo-adebanjo
Peter-afunanya
Di-department-of-state-services
Department-of-state-services

vimarsana © 2020. All Rights Reserved.