vimarsana.com

Latest Breaking News On - Nigeria department of state security services - Page 1 : vimarsana.com

DSS: Nigeria Department of State Security Services warn group with 'agenda' to cause katakata for di kontri

DSS: Nigeria Department of State Security Services warn group with agenda to cause katakata for di kontri 3 May 2021 Wia dis foto come from, DSS Di Department of State Services (DSS) say dem no go longer tolerate any agenda by some group of pipo to cauase katakata for di kontri. DSS tok dis one on Sunday as dem condemn wetin dem say na some kain statements by misguided elements wey don continue to dey threaten goment, sovereignty, and corporate existence of di kontri. Di one wey dey of note na di unnecessary tok and activities of some religious and past political leaders wey don either call for a forceful change of goment or mass action against it. E don dey established say di main objective of dis na to cause di kontri to scata.

Nigeria
Buhari
Kano
Yusuf-bichi
Di-department-of-state-services
Pdi-service
Nigeria-department-of-state-security-services
Nigeria-department
State-security-services
State-services
நைஜீரியா
புஹாரி

© 2024 Vimarsana

vimarsana © 2020. All Rights Reserved.