Christmas message: Public holiday go dey for Nigeria, corona

Christmas message: Public holiday go dey for Nigeria, coronavirus lockdowns and wetin don change dis Christmas


Christmas message: Public holiday go dey for Nigeria, coronavirus lockdowns and wetin don change dis Christmas
24 December 2020
Nigeria goment don declare 25 December as public holiday, di day when Christians for di world dey celebrate di birth of Jesus Christ.
Di ministry of interiors for inside statement wey di minister Rauf Aregbesola sign, encourage Christians to follow di life of humility, service, compassion, patience, peace and righteousness wey di birth and Ministry of Jesus Christ signify as dat na di the best way to know Christ and celebrate im birth.
He also tok say federal goment dey jolly wit Christians and all Nigerians wey dey di kontri and abroad for dis year Christmas and New Year Celebrations.

Related Keywords

Nigeria , United Kingdom , Nigerian , Nigerians , Rauf Aregbesola , Muhammadu Buhari , Jesus Christ , Ministry Of Jesus Christ , New Year , Close All , நைஜீரியா , ஒன்றுபட்டது கிஂக்டம் , நைஜீரியன் , நைஜீரியர்கள் , கிறிஸ்தவ சமயத்தை தோற்றுவித்தவர் கிறிஸ்து , அமைச்சகம் ஆஃப் கிறிஸ்தவ சமயத்தை தோற்றுவித்தவர் கிறிஸ்து , புதியது ஆண்டு , நெருக்கமான அனைத்தும் ,

© 2025 Vimarsana