You fit use trees generate electricity? See wetin experts tok
As videos continue to trend on top social media wey show how some pipo dey light dia rechargeable bulbs afta dem scrape trees, BBC Pidgin tok to experts to find out wetin dey really happun.